You know what dem dey call me o Call me Don Jazzy again It’s Don Jazzy again It’s Don Jazzy ah Don Jazzy Jazz with the record Just for the record If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup Oya koma lo, Paso o play n’be ye mo E go do you one kind, magbe fun e one time, omo to ba mess up Anything you wish me, that be your portion Bad man no dey work o, man no be God o Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah Question, but dem no get answer Hmm hmm Question, but dem no get answer Hmm hmm Question, but dem no get answer Hmm hmm Question, but dem no get answer, answer, answer Boss like boss like we dey do There causing Kasala when we dey move I see green light when I look at you Cause I might take picture with you Na my cassava wey you dey look E be like say I know see wetin you do See when we go kerewa like Zule Zoo? Nkan to wu won ni ko so o Anything you wish me That be your portion Bad man no dey work o Man no be God o Make dem dey talk am As you dey fly like helicopter Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah Question, but dem no get answer, Hmm hmm Question, but dem no get answer, Hmm hmm (Question) Question, but dem no get answer, Hmm hmm Question, but dem no get answer, answer, answer (And level you no get) Question, but dem no get answer, Hmm hmm (Wey your baby oo) Question, but dem no get answer, Hmm hmm Question, but dem no get answer, Hmm hmm (When you go win Grammy?) Question, but dem no get answer, answer, answer Just for the record Just for the record If dem like make dem chop All the tomato, dem no go ketchup